Ayra Starr - Commas
Сингл

Commas Ayra Starr

Ayra Starr - Commas
© Ayra Starr • 2024 • 02:36
Текст пісні Commas

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm

Things happen
Inside life
Draw tattoo
Make I live my life
Dreams come true
If na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me

Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh ai, eh ai, yeah yeai
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma

  • Інформація
  • Виконавець
    Ayra Starr
  • Назва
    Commas
  • Жанр
    Pop
  • Рік
    2024
  • Ліцензія
    Ayra Starr
  • Тривалість
    02:36
  • Прослуховувань
    3
  • Додано
    11 квітня 2024

Популярні хіти

більше
Авторизація
Пориньте у світ музики разом з B-Music.
Реєстрація

Забули пароль?